Unilorin Guys: Signs That You Are A MUGU
1:na mugu u be if u dey pay for a babe school fees or
house rent
2:u be mugu if the money meant 4 ur pickins school
fees u carry all the money take am buy brazilian wigs
and expensive BBs for ur girlfriend or girlfriends
3:u be mugu if u steal ur papa money take am buy
mary kay,bleaching cream,lip stick and other
expensive gift items for ur babe on valentine day
4:in short u be mumu,malumalu,olodo,agbaya,ewu
,cow etc if u and ur paddys dey rob bank or stand for
highway with guns dey rob motorists just becos una
wan impress una girlfriend wit money
5:u be mugu plus woman wrapper if u dey wash ur
babe dirty pants and bra(eg sexkillz)
6:na mugu u be if u dey go market for a babe
7:u be mugu if the small money wey u dey earn as
salary instead of u to use the money maintain ursef
and ur family u dey take the money train one small girl
for school with the hope say u go marry her after she
graduate.omo wise up my girl many mumu men don
already commit suicide becos the girls wey dey train
for school don dump dem on the marriage alter
8:u be mumu if the main reason wey u dey do yahoo
yahoo na to impress a babe with money
Post a Comment